LGBTQI office in Ghana: President Nana Akufo-Addo say he no go legalize same-sex marriage

 | 
02/28/2021

“For same-sex marriage to dey legal for Ghana, e no go happun for my time as president” Akufo-Addo tok dis during di installation of di Second Archbishop of di Anglican Church of Ghana for St Micheals and All Angel’s Cathedral for Asante Mampong. “I tok am before, and make I stress am again, e no go be under de Presidency of Nana Addo Dankwah Akufo-Addo wey same-sex marriage go dey legal”. Di President tok dey come as pressure dey on im goment to come clear and state dia position on activities of pipo wey identify as Lesbian, Gay, Bisexual, Transgender and Queer. (LGBTQ+) for di kontri.

Regions: ,

Share this:

Latest Global News

Added on: 10/09/2024
10/09/2024
Sport & Recreation Minister Chris Bishop has asked Sport NZ to review and update its Guiding Principles for the Inclusion of Transgender People in …
Added on: 10/09/2024
10/08/2024
Clare Byarugaba, a renowned Ugandan LGBTQI rights activist whose recent photo with Pope Francis went viral online, has been named by Human Rights First …
Added on: 10/09/2024
10/08/2024
One group wey dey call dem Arise Ghana togeda wit some religious groups don hit di streets to protest against di delay by di …

Explore LGBTQ+ Issues

Other News from ,

Added on: 10/09/2024
Clare Byarugaba, a renowned Ugandan LGBTQI rights activist whose recent photo with Pope Francis went viral online, has been named by Human Rights First …
Added on: 10/09/2024
One group wey dey call dem Arise Ghana togeda wit some religious groups don hit di streets to protest against di delay by di …
Added on: 10/08/2024
The man in charge of processing hundreds of thousands of asylum applications in Kenya says sexual minorities have no special rights on his watch, …